Na only 4 naija u go see graduate of mechanical engineering dy do his NYSC 4 police station. Na only 4 naija u go see graduate of law dy wrk as generator repairer. Na only 4 naija u go see mad man dy control traffic pple wey der head correct dey open(hahaha). Na only 4 naija u fit win aeroplane, big ship, build houses, marry, go UK, Dubia, watch EPL matches, by loading #200 recharge card. God bless Nigeria
Posted on: Thu, 03 Oct 2013 09:10:35 +0000