Na only 4 naija,we dey count money after we withdraw am from - TopicsExpress



          

Na only 4 naija,we dey count money after we withdraw am from atm,bcos we kn even trust atm machines Na only 4 naija people dey horn 4 traffic light make e quick change from red to green Na only 4 naija u go c,1 person wey dey use bold5,x3,ipad2 nd nokia N8 all at once...yu b bill gates?abi na u invent internet Na only naija chemist dey sell beer Na only for naija yu go see,madman dey control traffic,people wey deir head correct go 4low obey....smh
Posted on: Fri, 15 Nov 2013 22:56:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015