Na wa 4 U o, U sabi waka ooo.I hear say U and Glory comot 4 - TopicsExpress



          

Na wa 4 U o, U sabi waka ooo.I hear say U and Glory comot 4 morning and U came back with Joy. U spent Ur night with Peace and woke up with Blessing discussing about the Favour waiting 4 U at the office, hmmmnn,U sef u too sabi flenjure. I even hear say Happiness and Prosperity are waiting 4 U this month,hmmn na wa 4U o. Anyway make U carry go cos na so dem go follow U thru out this month ... ...GOD has Blessed U and it cannot be Reversed. Your Dreams will not die young, Your Plans will not Fail,Your Destiny will not be Aborted, the Desires of your Heart will be Granted. Do I hear u shout AMEN? Money will know your name and address from now o
Posted on: Thu, 12 Sep 2013 11:45:00 +0000

Trending Topics



/div>

Recently Viewed Topics




© 2015