Naija fans b like.mmmmm After our poor outing at akwaibom,naija - TopicsExpress



          

Naija fans b like.mmmmm After our poor outing at akwaibom,naija fans b like Dem must disqualify congo for what their fans did to to us at point noire.. Anoda set of fans b like shebi guinea don already qualify so dat increases automatically d best third spot to 2...(I ask guinea na equatorial guinea? Some b like make we go beg caf make dem give us d hosting rights and withdraw it from equatorial guinee.(something like gather go prostrate....s.m.h) Some dey para say shey na 24 countries suppose dey play AFCON Some are now busy scrutinizing congo matches and praying dat congo b caught using a suspended player.... MUST WE GO THROUGH D BACK DOOR NAIJA I HAIL THEE!!!!!!!!
Posted on: Fri, 21 Nov 2014 15:07:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015