NaijaPings LAFFTAMYCIN! LAMENTATIONS OF A NAIJA PIKIN. Jet - TopicsExpress



          

NaijaPings LAFFTAMYCIN! LAMENTATIONS OF A NAIJA PIKIN. Jet Li, Jacky Chan, James Bond 007, Vandamme Jean Claude, Spider-Man, Superman, even Jim Iyke, Saint Obi and those pipo when dey do action film (gen-gen tins). Na inside film dem go dey show stunts, dem hear say boko haram don kidnap som girls for Chibok o... Dem lego for one corner like say Nigerians no dey buy dia films Especially dat Jet Li & Jacky Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers for one spot... Ti won bati bi iya yin re ke tun she film weere kanjade... Mtche.. Dis na NaijaPings.
Posted on: Sat, 31 May 2014 20:42:41 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015