Nigeria beat Morocco 4-3 to qualify for Semi Final: From 3-0 - TopicsExpress



          

Nigeria beat Morocco 4-3 to qualify for Semi Final: From 3-0 down second after to 3-4 full time. Nigeria dor make history. Gmae wey we fit see Nigeria dor loose when Morocco dey lead dem 3 - 0 for first half come turn 3-4 after full time. all hail Stephen keshi. Goal Scorers: Nigeria: 49′ Ugonna Meshark Uzochukwu 55′ Rabiu Ali 90′ E. Uzoenyi 111′ A. Ibrahim Morocco: Mouhssine Moutouali 40′ Mouhssine Moutouali 33′ Mouhssine Iajour 37′
Posted on: Sat, 25 Jan 2014 19:33:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015