No be secret again say we don know the 23 man wey dey go carry our - TopicsExpress



          

No be secret again say we don know the 23 man wey dey go carry our world cup cross for Brazil. But if you never see am, na them be this. GOAL KEEPERS - Vincent Enyeama, Austin Ejide and Chigozie Agbim DEFENDERS - Joseph Yobo, Keneth Omeruo, Godfrey Oboabona, Elderson Echiejile, Juwon Oshaniwa, Efe Ambrose, Azubuike Egweke, Kunle Odunlami MIDFIELDERS - John Mikel Obi, Ogenyi Onazi, Gabriel Ruben, Ramon Azeez and Micheal Uchebo FORWARDS - Osaze Odemwingie, Ahmed Musa, Shola Ameobi, Emmanuel Emenike, Babatunde Michael, Victor Moses, Uche Nwofor.
Posted on: Tue, 03 Jun 2014 05:46:49 +0000

Trending Topics



LOS INCAS: Una de las leyendas sobre su origen (dos son las mas
This weekend at Christian Family Church International 4 Ways
Half cooked, looks great & smells Devine Orange and Lemon
Our beautiful fourth grader turned 10 today. She now wears the
In Flanders fields the poppies blowBetween the crosses, row on
Bon dia !!! Jai un peu marre des sous-dites féministes qui
Maraton Festival este primul eveniment de acest gen din Estul

Recently Viewed Topics




© 2015