Nowadays when I talk say I come from 9ja dem no go gree come see - TopicsExpress



          

Nowadays when I talk say I come from 9ja dem no go gree come see ride wey I wan sell so I figured that since yankee don make 9ja too popular in a very bad way; I had to come up with a better plan. One just ask me again, I come tell am say I come from the Arrow of God which is located in the United Tribes of West Africa. The oyibo talk say him never hear that one before so I come tell am say we dey close to 9ja and Mali but dem never discover us yet. He said very interesting and he will be coming to see the car tomorrow morning......................................Praise the Lord-Alleluhia!!
Posted on: Wed, 27 Nov 2013 20:46:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015