OGBONGE NAIJA WROTE .Ogbonge Mid-day Chat. Dis one na to - TopicsExpress



          

OGBONGE NAIJA WROTE .Ogbonge Mid-day Chat. Dis one na to University Students wey dey on strike: If una dey count down ASUU strike don knack 101days today, na so dem don introduce one ogbonge course into de university system: COURSE CODE: ASUU 101 (Compulsory) COURSE TITLE: Introduction to uncompromising union activism. So as Una dey go back school weneva ASUU call off strike get prepared for de course. As we take hear am ih be like say na very compulsory course o, # MoJOJOfor Ogbonge Naija say make ihm holla at una wit de News. # MooJOJO OGBONGE NAIJA
Posted on: Wed, 09 Oct 2013 18:54:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015