OUR TOPIC TODAY FOR OUR OBODO NAIJA 12:30PM-1:30PM: Just two days - TopicsExpress



          

OUR TOPIC TODAY FOR OUR OBODO NAIJA 12:30PM-1:30PM: Just two days to una wedding, you and your fiancee dey discuss about the hotel wey una go use for una honey moon, so you come mention like five hotel, she kick against the hotel say their bed no good, their room no fine and their air condition no dey work well, but she come tell you say una most go one particular hotel and if you dey pay, book room 103 or 205. if na you wetin you go do with the girl, you go still marry her or not?
Posted on: Mon, 21 Oct 2013 10:14:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015