OYA MAKE WE YAB! 1. u mess akpu fly gate. 2. D richest man 4 ur - TopicsExpress



          

OYA MAKE WE YAB! 1. u mess akpu fly gate. 2. D richest man 4 ur vilage na inside wheel barow dem dey take push am go wok. 3. D tallest man 4 una vilage na ladder e dey take climb maggi cube. 4. For ur vilage any person wey eat rice, e go celebrat am. E go organise party jux bcos e eat rice.. 5. See ur head like spatula. 6. See as u be like d person wey dey wan take do scienceexperiment. 7. U wowo sote even devil see u e shout "Jesus" 8. Becos of d nature of ur mess na iron pant u dey wear. 9. D most beautiful person 4 ur vilage im face be like goat wey rub powder. 10. U poor sote rat 4 ur house dey gosip u. 11. I don finish yabin una Oya make una yab me . Haha
Posted on: Sun, 07 Jul 2013 16:54:35 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015