Ochuko:Singing Grandpa: this one u are dancing hope no - TopicsExpress



          

Ochuko:Singing Grandpa: this one u are dancing hope no props Ochuko:Grandpa, if i tell u enn....u sef go join Grandpa;tell me, did u get a scholarship or u came first in class. Ochuko:Grandpa dat na small tin na....u no trust me again ur warri pikin? Grandpa:ok,dont beat around the bush....just tell me. Ochuko:Grandpa u no go by textbook next term, no new uniform,na only school fees u go pay. Grandpa:why?the school gave u all dat for free? Ochuko:Grandpa,i dey repeat class. ehhh??...
Posted on: Sun, 14 Dec 2014 19:55:36 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015