Oga Bingo don die! Dem say Boko Haram dey poison beans wey dey - TopicsExpress



          

Oga Bingo don die! Dem say Boko Haram dey poison beans wey dey come from North & I just buy one rubber for house. Beans con dey hungry me, na im i cook beans. As de food don, I first give Bingo my dog so dat if e just waka, we go knw how far. After 30mins bingo still dey play, so I begin whack my portion. Just as I take de last spoon, na im gateman run enter house shouting oga, madam bingo don die. I rush swallow water, crude oil & bleach to hold de beans hostage naim Gateman run back say d man wey jam bingo wan say sorry!
Posted on: Fri, 08 Nov 2013 12:10:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015