Oga Speaker still dey consult, na Local Election him wan to - TopicsExpress



          

Oga Speaker still dey consult, na Local Election him wan to contest for? No be the 36 States of the Federation wen make up Nigeria? Abi na magic him wan do or na to to be relevant? Hire Transformation Ambassador of Nigeria may be them fit help you faster? Eeeee Weeeee Leeee abbegy the Train don pass you go far Speaker. Maybe 2019 own fit still be proper to consultation for sha. Make woman pickin come go service today no be Sunday? I never tell anybody say I be Pastor before. I be ordinary Born wetin you add you correct. Happy Sunday vanguardngr/2014/08/2015-presidential-race-still-consulting-senior-leaders-tambuwal/
Posted on: Sun, 31 Aug 2014 05:34:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015