Olamide Segun Adebayo wrote: **NOT FUNNY!** U used BlackBerry to - TopicsExpress



          

Olamide Segun Adebayo wrote: **NOT FUNNY!** U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka. *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don...
Posted on: Mon, 10 Jun 2013 17:46:56 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015