Once opon a time Back in the days in the hood I sabi this - TopicsExpress



          

Once opon a time Back in the days in the hood I sabi this beautiful gurl is good She used to smile to me like a baby boo I know she wanna be my right its all good The way she smile at me make me get the feeling she wan com close to me Nothig wey i go do wey nor dey funny to her I sure say if i mess "poo!" he go be like perf her Am a boy u are gurl u wanna be my frd She sabi say i be thug but she still wan blend She say she know me well well, u mean from the hood? She say i don forget say we attend the school? she say i still remember that time i too rude, i nor cool I dey alway break the school rules? she by that time she was one of my senior I com dey ask her say who be the junior? mehnnn keep ur eyes on me am a young millionaire
Posted on: Sun, 11 Aug 2013 15:29:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015