One oyibo man visit naija for di first time and was taken around - TopicsExpress



          

One oyibo man visit naija for di first time and was taken around di city of Abuja by a taxi driver. They drive pasa an edificatious edifice that looked like di World Trade Centre, na im oyibo shout ; wow! This building is awesome. How long did it take them to build dis? The taxi driver reply say ; 3years sir. The oyibo man talk say; dats too long.In my country,it takes just 6months to build something like that. After dey come drive pass one Mega Mall and oyiba man say; Now dis is hwat I call Magnificent! How long did it take to build this one? Di taxi driver dis time wan be more impressive talk say; 4 months sir. That’s too bad.In my country,it takes just 2 months to build something like this. Finally dey come drive pass di 60,000 capacity National stadium and di oyibo man dey very suprise. He shout, Excellent!! World class!!! How long did it take to build this?. The taxi driver replied; Oga, as I dey come dis morning di tin no dey dia O!
Posted on: Tue, 09 Sep 2014 08:49:02 +0000

Trending Topics




The gate of the year I said to the man who stood at the gate of
This week at Cantell School: (Week 1) Monday 28th: Assembly:

Recently Viewed Topics




© 2015