Otigbas ow una flex d weeknd wen past una gud morning inside dis - TopicsExpress



          

Otigbas ow una flex d weeknd wen past una gud morning inside dis morning..... #OTIGBA JUNCTION# with @solidmamat #Three storey building collapse inside enugu # D 3storey buildn wen dey under construction for 10nnobi uwani enugu collapse, eye witness Mr chukwuebuka okonkwo wen tlk with reporters say dem hear heavy sound as well as pple wen dey shout for ealry hours on satrday him bin think say na bomb only to cum out see say na uncompleted buildn near him house anoda witness miss kanayo enemkpali say she shock say building wen don near completion fit collapse like that. .. Abeg oo 1) Why the quality of our house don reduce? 2) Who be the people wey dey inspect every stage of house construction or which pple suppose do am? 3) How our modern houses go dey strong and last sef ?
Posted on: Mon, 16 Sep 2013 08:59:42 +0000

Trending Topics



style="min-height:30px;">
Louis Vuitton Brown Monogram Canvas Manhattan PM Bag Are you
Dzisiejsza mini prezentacja ma szczególny charakter, to widziany
TP Mazembe breezed through to the 2014 CAF Champions League
SERVER OPENING NOVEMBER 2 Come and Join NihonRO now.. Server
The production of watermelon in China has been seriously hampered
>>> FREE VIDEO BELOW Shows YOU How To REACH Over 3 Billion

Recently Viewed Topics




© 2015