Ours is a nation of perverts and paedophiles... Mama no keep ur - TopicsExpress



          

Ours is a nation of perverts and paedophiles... Mama no keep ur pikin near where dem senators dey ooo... Dem don make law say, any pikin wey don dey get body or look like say she don dey grow br**st not minding the girl age Baba agbalagba(old fools,perverts, rapists,religious idiots...) fit come marry her ooooooo.... What this means is that girls that are as young as 9 years old can continue to be lawfully bedded and married in our country providing they are deemed as being 'physically developed enough' to do so by their suitors, their prospective husbands and their parents. That is the law and that is the sordid level that we as a people and as a nation have degenerated to over the years. na wa ooo! Haba, so pikin no go finish school before dem go dey marry dem off now...how the pikin go take get home training to become a good house wife abi na the husband go train am all that one?! Sey, our senator no get other better laws to pass ni? If one take a closer look at this pro child abuse law u would discover that the hausas are the brain behind it bcos that is what is obtainable in their land! Evening intellectual people
Posted on: Sat, 20 Jul 2013 18:37:48 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015