Oyibo don try for us(nigerians):- dem comot aeroplane,dat one dey - TopicsExpress



          

Oyibo don try for us(nigerians):- dem comot aeroplane,dat one dey fly for air. :-dem still comot phone,dat one dey draw person live. :-dem still comot tele,for ur house u go dey watch wetin dey happen for kputuke village live. :-for movie u go see Jet li dey fly 4 air like Jet,dat one na film trick. :-nw again,de one wey me "Changes" dey enjoy na dia food trick,dat one na 3minutes food(noodles) don done.
Posted on: Thu, 27 Jun 2013 11:50:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015