*PAID ADVERT INSTITUTE OF PETROLEUM CRAFTMANSHIP (IPC) wey be - TopicsExpress



          

*PAID ADVERT INSTITUTE OF PETROLEUM CRAFTMANSHIP (IPC) wey be subsidiary to METHROLEUM NIG. LTD and dem get affilliation with OIL & GAS TRAINNERS ASSOCIATION OF NIGERIA (OGTAN). Even DPR and NIPEX recognize dem for their ogbonge delivery and packaging. Dis ogbonge Company don dey run study for skill Acquisition Programme on d following Courses: - PIPE FITTING -PIPE WELDIN (SMAW) - PIPE GRINDING - DIESEL AND HEAVY DUTY MECHANIC - SAFE LIFTING AND RIGGING - PLANT DRAFTING AND DESIGN ( AUTOCAD) - BASIC COMPUTER OPERATION - HSE COURSES. ETC. Sapele pipo, make unu underline dis part- The gud tin about dis Company be say, d Mother Company wey be Mecthroleum Nig. Ltd, Dem do major Pipe Line Construction work 4 SEPLAT and Nigeria Gas Company (NGC) and other Major Oil firm for dis country. D thing be say na who dem Train dem dey employ dey do dier work and dem dey give people job 4 oda oil company. D Training fees na Opueke as d first 15 person wen e come Register go get 20% discount. Kpakam. D Institution dey equip wit modern Training facility and Professional Instructors. Dis ogbonge Company dey No 64 New Rd by Adahurere Junction b4 Corpers Lodge, as e carry eye dey look dat big land wey grass full. THE LATEST NOW- The Management don talk say wen u register 4 Pipe fitting and Pipe Welding, dem go Train u for Computer Operation and HSE For more info, make unu telephone these numbers 08064063777 or 08095797222 Wetin dey for Sokoto, don land our shokoto.....
Posted on: Sat, 06 Dec 2014 16:21:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015