PARA OKOS NA ME WRITE AM: - TopicsExpress



          

PARA OKOS NA ME WRITE AM: My people abeg I wan ask una serious question! People way them dey carry go abroad for treatment na waytin them go tell Oyinbo doctor say na him do them? So our Naija hospitals no good again? Na which govt go sponsor them? Fed or Rivers? See now dis people are wasting our money. abi we elect them to be fighters? I pity this country. Just see Mandela him dey receive treatment for him country home, but here in Naija everybody go run go abroad, that one no proper at all. What of the poor man way no get money that one mean say him go just peme be dat. Wake-up Naija people.
Posted on: Sun, 14 Jul 2013 06:37:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015