PIDGIN ENGLISH BIBLE is out !! One of thepopular chapter is psalm - TopicsExpress



          

PIDGIN ENGLISH BIBLE is out !! One of thepopular chapter is psalm 23,which reads:1. TheLord na my shepherd, i dey kampe.2. E make mesidon for where betta dey flow and come put menext to stream make mai bodi thermacool.3. Epanel beat mai soul come spray am white, comedey lead me dey go through express road ofrighteousnesssake of Hin name. ...4. Walahi!, if Iwaka pass where arm robber, 419 and jujupeople boku, come even join boko haram reachvalley of the shadow of death sef,mai bodi deyinside cloth. Your rod and staff nko ? Na so demdey like back bone dey comfort me.5. You donprepare good food on top d table make I chop. Allmai enemies dey look waa waa. You rub me forhead wit vaseline intensive lotion. mai cup naRiver Niger wey overflow hin bank.6. True true,betta life and mercy go gum mai back till Iquench. And man pikin go tanda for God housefrom lai lai to lai lai. GOD ALMIGTHY NA YOU .
Posted on: Fri, 11 Jul 2014 23:00:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015