PIDGIN NEWS: Brazil killer squad, Tinubu Mama Don die, Hassan win - TopicsExpress



          

PIDGIN NEWS: Brazil killer squad, Tinubu Mama Don die, Hassan win election for Iran BRAZIL KILLER SQUARD: POUND POUND JAPAN 3 You go fear Brazil now for confederation cup wey dem just play finish now, where dem been play Japan, na three hot goals now im dem take beat Japan, wey those one self no gree see their net, as e be say na for Brazil the tournament dey happen, no be say all the team including Naija don enter am so?
Posted on: Sat, 15 Jun 2013 22:09:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015