PM NEWS/UPDATES. Some time ago Sapele/ Okpe Land Trust place - TopicsExpress



          

PM NEWS/UPDATES. Some time ago Sapele/ Okpe Land Trust place advert on Vanguard for tertiary Institution Scholarship for Indigenes from d Community. After the Screening/Interview since the past 6months no response we don hear or recieve from the Trust as regard the scholarship. Hope nor be so dis HSE Screening go be? Well we go look into dis mata well shaa mak we know d reasons. See wahala 2day for d HSE Training ground. Nor b small tin 2day. The owner of d place cum dey paranoid bcos of say pipo wey cari 1st nd 2nd eh, dem nor deserve am, e say dem nor dey active 4 klass @ all and even 4 Prep talk sef but d Students nor complain. Dem cum call dem make dem cum defend deir result, cum see fight, dey couldnt buh base on say dem don already post d result dem cum jst allow dem dey dere. Mr Lawal was cum suprise sef, bcos e nor join mark d script. @least nobody fail shaa. D School owner cum dey vex bcos d last set na females nai take First and now na d same Female again but d tin be say d Girl wen take first dey claim say she ready to defend her result anytime. Eguonor Oghenekevwe born one pikin for Solo Biggy and d pikin name na Kester. Dat na d name wen solo give d pikin, Solo mama come giv d child Timinimi. Ever since dem born d pikin solo neva drop one naira for d welfare/upkeep of d boy. D boy na 1yr+ now and he suppose don start School but solo Biggy nor gree bring money to enrol him own pikin for School. Secondly, anywhere e for see d Girl na beat and harassement e dey give her, if e see her wit any Boy na Army e take dey chase d Boys. Solo dey get small small money from garage wey e suppose fit take support him own pikin but na Girls e dey spend e money for. We dey call on d Head of Vigilanty to look e issue becos we go soon turn our antena face unu well and we must achieve our studio aim for unu department. Dis na our 2nd Batch of result for deir Level One Exam from the HSE Training. Joy Agogho C. 79 - 1st Smart Jennifer 77.5 - 2nd Adetunji B. Bayo 76 - 3rd Ese Henry D. 72.5 - 4th Omatseye Chovwe(Clax Rep71 - 5f) Olasunkanmi Y.A. 69 - 6th Oyibo-Itie Green Tobo 68.5 - 7th Ayola Olatunde 68 - 8th Azigbo Precious 66.5-9th Onovirakpo Omo. 66-10th Agbude Promise 65.5-11th Biokoro Felicia 65 - 12th Aboli Fredrick 64.5 - 13th Ikono Tivere 63.3 - 14th Daniel O.O 63 - 15th Agbagbe Friday 60.5 -16th R. Owolabi 60 - 17th Atanas E. Noel 59.5 - 18th Greg Okiphwo 58.- 19th Iyola Goodday 56 - 20th Uche Egede A. 55.8 - 21st Ameh E. Samuel 55- 22nd Weyinmi Mabiaku 54- 23rd Make unu try next time mak Girl pass unu. Oya all d Female wen dey d Houx mak unu clap for d Girl wen cari first. Onajite Amromare, ASCA don send message enter our studio truh one of our community leader wen donate dis slot give us say, make u resume work 2mrw with ur nurse uniform. Congratz. *SAPELE WOMANIZER SEASON 11. Mr Andy wen get Andoma Secondary School, Ogorode na so he toast all e female staff ,and na so dem dey gossip am for Staff Room say him na chronic pretender wen dey form say e lov God whereas he dey sleep wit consenting female staff and na Jesse and Oghara e dey go take kpete all d babes, so dat eyes nor go dey him body. M.O.G ENTERTAINMENTS PRESENT MR SAPELE CONTEST DEC 1st 2013. LIVE @ EVENT GALLARIA SAPELE. WATCH OUT FOR FULL DETAILS 2MRW. SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER.
Posted on: Thu, 21 Nov 2013 20:17:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015