PSALM 23 IN PIDGIN ENGLISH 1. The Lord na my shepard. I dey - TopicsExpress



          

PSALM 23 IN PIDGIN ENGLISH 1. The Lord na my shepard. I dey kampe. 2. E make me sidon for where better dey flow and come put me next to stream make my body thermacool. 3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness because of Hin name. ... 4. Walaii! If I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram, reach valley of the shadow of death sef, liver no go fail me. Your rod and staff nko? Na so dem dey like backbone dey comfort me. 5. You don arrange good food on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa. You rub me for head with vaseline intensive lotion. My cup come be like River Niger dey troway dey go. 6. True true, better life and mercy go dey follow me till I quench. And I go tanda gidigba for the house of Chineke from lai lai to lai lai. God Almighty, Na you biko! AMEN.
Posted on: Thu, 20 Jun 2013 13:21:33 +0000

Trending Topics



com/Fletchers-Mill-Federal-Salt-Mill-8-Inch-Cinnabar-Black-Friday-topic-956188657743893">Fletchers Mill Federal Salt Mill, 8-Inch, Cinnabar : Black Friday
We have the Romford and Havering Post coming along to our
We didnt even know if this Chow was a girl or boy when we picked
in-height:30px;"> Howers Laser Cartridge Tip of the Day: Buy Made In

Recently Viewed Topics




© 2015