PST. METU Story!!! E get dis restaurant wey i dey chop for - TopicsExpress



          

PST. METU Story!!! E get dis restaurant wey i dey chop for Gariki. One oyibo dey always come chop there too. Any time dis oyibo chop finish, him go dey shout “hey!!!”, so i wonder wetin dey make am shout. I decide to chop wetin the oyibo dey always chop, so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant last week friday, I order wetin the man dey chop, dem tell me say na chicken and red wine, so i chop am. I surprise say i no shout, i even collect extra plate, but i still nor shout. Na then i just vex ask for my bill. The waiter tell me say one plate of chicken and red wine na N45,000, and the extra plate na another N45,000. Na then i come shout heyyyyyyyyy!heyyyyyyyyy!! heyyyyyyyy!!! heiiiiiiiiiii!!!!Untill i reach house i still dey shout........Happy independence day From Pst. Metu only on magic 102.9 fm Aba.
Posted on: Tue, 01 Oct 2013 09:06:09 +0000

Trending Topics



ted-Cms-before-Xmas-Summer-With-topic-1015546181805526">Do you want to lose those unwanted Cms before Xmas/Summer?? With
Girls Can Change America! Will we help them? Girls can give us
fe-is-an-opportunity-benefit-frm-it-life-is-beauty-admire-it-topic-576957912350236">Life is an opportunity benefit frm it, life is beauty admire it,

Recently Viewed Topics




© 2015