Pado-j: CHAMPION.: Emini boss, emini special, emini sibilant - TopicsExpress



          

Pado-j: CHAMPION.: Emini boss, emini special, emini sibilant sibilant sibilant vigilant me gallant. Emini champion, why say na we you dey clap for, why say na we you dey clap for, oya everybody to the dance floor, oya everybody from the east(oh), from the west, from the north(oh) to the south(oh), to the center, Oya oya oh everybody from the left oh, from the right, from the front oh, from the back, to the center oh, emini PADO. Pado-j: Ring your body(PADO J): If you jonce e go pain me(pain me), I dey scatter there head dem dey hail Me( hail me), see dat preety girl as shes waining(waining), she has gat all my guy body shaking(shaking) ehh, this kind of your body, I like the way you kolobi, baby take it slowly(slowly) yeh yah. [Charisma Champion : see me now Im richer, I gat so much charisma, see the guys dey love me, they wanna know all about me yea yeaaaaa... Im flashy, gathering all the money, spending like its nothing, still expecting something yea...yeah. [8:08PM, 10/24/2014] Pado-j: SHOKI CHAN: (PADO J): No dey do like you sabi, just dey do like monkey and everyday dem dey talk say dem no dey see how e go be, e b like say u be pretty oya show off your skill, amarom ma irara Maggi Obu I naghi ele china film, all the dull guys oya get out, all the dull girls oya learn am everyday you still be learner when the sharp ones they don get am, oya do like jet li or maybe Jackie chan atleast, raise the defeated anuohia and then punch am with your fist, Pado J. [8:12PM, 10/24/2014] Charisma etisalat: Shoki-chan: do your shoki, make you do your shoki, follow me to the dance floor and do the things you sabi, do your shoki, make you do your shoki, follow me to the dance floor and do the things you sabi, S-Team 5 shoki we sabi, make we dance till dawn na Em be the key, use your fist like say na trick, and just believe you sabi...oya ooh Vincent If you take a look at me you go know say i sabi oya ohh, weve paid our dues that why we don dae rule oya ooh, all the fine girls wae been dae form they don they come oya ooh, they like our style cos now we don dae shine, na my money make me sag is too heavy in my pocket am not bragging to be rich am okay with my wallet am not the best ooh but am hear to represent ooh am telling you that am the next ooh s-team 5 ooh hajidem ooh. Oh lord ooh Vincent Army Gate: Champion chorus........ Anyi abiago oooh, nkem akolam ooh, emini boss champion, okem ahala muoooh, onweghi ihie neme eme anyi so na ihie ana eme.... outro .Dickson iroegbu. .ken njemanze. ..hope uzodinma, ,, Jones onyeriri. ..b.j anyaehe. ..lady Chris anyanwu. .prof Jude njoku. ..owelle nd igbo rochas okorocha s-team 5 na ekele. .uche nwosu. .okaome sir Jude nwa nkpado...eze ohiri jungle justice nwoke oma. .. chika madumere madumere madumere s-team 5na ekele ..chief ikedi ohakim oooh. ..eze Charles iroegbu. .mike ikoku. ..fetus odimegwu. ..Pascal iroegbu iroegbu. ..James ekweson iheanacho oji ball eti egwu oji ball eme ogo. .akunedoziobodo akunedoziobodo sir Alex nwa nkpado. ..Sullivan chimezie. .cosmos nwoke oma 111 oil and gass chief ani ndubuisi. ..Sunday onyeji onyeji onyeji sibilant nwoke oma s-team5 na ekele. ..onona ehi prof oguoma oguoma. ..ukoromi ebere links destiny supermarket ooh oga ambi. ..j star 1 onyeoma na Malaysia d n d onyeacho... rema backery material emma onyeji Willy amadi high chief ogumba chief ogumba 1 of nekede
Posted on: Sat, 25 Oct 2014 01:59:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015