Person dash me phone as Xmas Gift, but d phone taya me see wetin - TopicsExpress



          

Person dash me phone as Xmas Gift, but d phone taya me see wetin the phone dey do => E go full after 3 minutes of charging => The phone get TV, Touch Screen, Nail Cutter, Firelighter => I fit write text message with a toothpick sef => The back na NokLa => Front blackcerry => Inside i-pad => Battery na samswag => When aero-plane pass e go record One missed Call => When a big truck horn; e go show Charger connected => When Chinese man pass e go show One Bluetooth device found => When fine bobo waka pass, e go show Ur favourite food found => When ugly guy aka pass, e go show, Virus detected Abeg I wan sell am...! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer E dey show me for screen:- No contact found
Posted on: Fri, 31 Jan 2014 13:04:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015