Please advise my Paddy Which kind country be this self? I go - TopicsExpress



          

Please advise my Paddy Which kind country be this self? I go write jamb = Boko Haram I go immigration recruitment = stampede I go university = strike I no go school = poverty I wan travel by air = plain crash I travel by sea = militants I travel by road = accident I go out to relax = kidnappers I go bank = armed robbers Make I enter bus for Nyanya motor park, Abuja = Bomb blast I vex use leg go village = witchcraft I dey house = No work I go work = Low salary I dey inside room = No light Make I marry = No money I even shake person hand = Ebola Nawaoo for my naija.Wetin Man go do? Na to still dey thank God =))=D good evening peeps!
Posted on: Tue, 19 Aug 2014 19:53:10 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015