Pls o! This stuff has been bothering me 4 quite sometime nw, abeg - TopicsExpress



          

Pls o! This stuff has been bothering me 4 quite sometime nw, abeg mke una no vex. My question goes like this: *clears throat* I heard there wud be gnashing of teeth in hell abi una neva hear am? Majority of the old women in my village dnt have teeth...Hmmmm! Imagine say if dem come die, na Imagination o and dem come go hell fire as dem no get teeth so wetin dem go come deh gnash for there???? Lol! Mke una follow me reason am! E deh bother me!
Posted on: Tue, 06 Aug 2013 18:25:32 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015