Psalm 23 The lord na mai shephard, i dey kampe (2) E make me - TopicsExpress



          

Psalm 23 The lord na mai shephard, i dey kampe (2) E make me sidon 4 where betta dey flow and come put me next 2 river make mai bodi ther.ma cool. (3) E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of him name. (4) Walahi! If i waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside God cloth. Your rod staff nko? Na so dem dey like back bone dey comfort me. (5) You don prepare egusi and pounded yam make i chop. Till mai enemies dey look waa waa. You rub me 4 head with vaseline intensive lotion, mai cup na river niger wey overflow him bank.(6) True, true, betta life and mercy go gum mai back till i quench. And man pikin go tanda 4 God house 4rm lai lai to lai lai. Amen... GOD ALMIGHTY NA U BIKO..
Posted on: Wed, 02 Apr 2014 09:21:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015