Psalm 23 in pidgin english. 1 D̶̲̥̅̊ lord na mai shepherd, I - TopicsExpress



          

Psalm 23 in pidgin english. 1 D̶̲̥̅̊ lord na mai shepherd, I D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ kampe, 2 he make me sidon 4 where betta D̶̲̥̅̊ flow N com put me next 2 stream make mai bodi thermacool. 3 he panel beat my soul com spray am white, com D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ lead me D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ go tru express road of righteousness 4 sake of him name. 4 wahila! If I waka pass where arm robber, 419, N juju pple borku, com even join okada reach valley of D̶̲̥̅̊ shadow of death sef, mai bodi D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ insyd cloth. Ur rod N staff nko? Na so dem D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ like back bone D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ comfort me. 5. U̶̲̥̅̊ don prepare ogbolo N fufu make I chop. All my enemies D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ look anyaya. U̶̲̥̅̊ rob me 4 head wit vaseline intensive lotion. My cup na bar beach river wey com overflow hin bank. 6. Tru tru, betta life N mercy go gum my back till I quench. N man go tanda 4 God house sotey sotey 4rm lailai 2 lailai. God almighty, na U̶̲̥̅̊ biko. Amin.
Posted on: Wed, 19 Jun 2013 16:09:01 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015