Psam 23 in pigeon english. 1. The Lord na my shephard, i dey - TopicsExpress



          

Psam 23 in pigeon english. 1. The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai. GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO AMEN. #high in Gods word
Posted on: Thu, 07 Nov 2013 17:49:41 +0000

Trending Topics



ss="stbody" style="min-height:30px;">
VACANCIES - COACHING ROLES 2014 (Leading towards National Club
So Im clear. I didnt do the bucket challenge because Im donating.
ight:30px;">
Powerful Jumma Khutba from Maulana Ruhe Zafar, Khoja Jame Masjid,
So i am back home back to work again after such a great convention
Buturo sues Maj Kazoora over ‘panda gari’ remarks Kampala-
Earn $600+ a month in 3 month time, with clicking 10 adv. every

Recently Viewed Topics




© 2015