Raymond Ita-Effiong Jnr Grace, u go wan born AKI AND PAW PAW FULL - TopicsExpress



          

Raymond Ita-Effiong Jnr Grace, u go wan born AKI AND PAW PAW FULL HOUSE?OR U PREFER CR7 KIDS? Like· 1·21 minutes ago David Daniels If Grace do mistake marry ladeh em go get street for calabar were them go de call CONGO REPUBLIC even dwarf de say him get hope when him see LADEH! Like· Edit·19 minutes ago Ladeh Goodintentions Emara Lol__wait david asin r yhu trynna say dat yhu taller dan me??? Smh__persin wey no even tall reach hi-malt bottle Like·19 minutes ago Kanzi Dontmindslappingyou Ben Lolzz.. U knw say Grace av bin sinqle 4 a lonq time and i cn imaqine wad shez passinq tro durinq dis naija winter Like·18 minutes ago David Daniels Kia kia Grace nor get sensory nerves forget her being a Tom boy to rock log of wood brings you more joy than Grace! Ladeh you Sabi imagine o ! You short pass fig tree were Christ curse! Like· Edit·12 minutes ago Ladeh Goodintentions Emara The fig tree was tall Like·7 minutes ago David Daniels Iko ishie dah ladeh I been de look down on ma self till de day I see you Like· Edit·4 minutes ago David Daniels See de day were I know say SHAKIRA de sing NONSENSE na when I first see GRACE how can they say HIPS DONT LIE when all I saw was a leg with a pound of flesh were resemble limb! Na joke I de o no take am personal even though na true sha!
Posted on: Sun, 20 Jul 2014 14:06:19 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015