Relationship matter...i wan knw y, for dis ma life now, i knw so - TopicsExpress



          

Relationship matter...i wan knw y, for dis ma life now, i knw so many girls wey wan be ma wife now diz no be free style na jux reasonable questions wey i write down.. What if u hear say 2moro i broke, work no dey again i begin sell DOPE, start to carry concrete dey chop bread and coke, sleep under brige wud u stil coupe???cuz nowadays luv no de exit wihout CASH, so many chairmen plenty wey wan tap dat ASS, carry u for RANG ROVER while me na KEKE wud u stil stay wit me or jux leave JEJE. Cuz real luv wey u see jux b lyk MUD wey dem stone for wall,even if u fall the pain still dey yawn.......
Posted on: Tue, 23 Jul 2013 11:36:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015