SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER. DEBATE TIME: Husband Or wife, who get house pass? Either you choose husband or you choose wife. Nor choose the two. Please, make your points clear so that many pipo go read, understand and make better changes for their house. So let us go. All the papa and mama wey dey d house make unu draw chair sidon as dis matter na for unu two. SAPELE/DELTA STATE MUST BETTER.
Posted on: Wed, 04 Sep 2013 17:45:58 +0000