SHAKE YA RIBS ON SUNDAY Akpors calls customer care by - TopicsExpress



          

SHAKE YA RIBS ON SUNDAY Akpors calls customer care by 1am. After 30mins of advert, finally Akpors comes online. Customer care ... Hello this is Reuben from Mtn customer care how can I help u? Akpors.. god punish u. Customer care...sorry sir dats not polite wats the problem Akpors..na me u de ask? Check wetin ur time de nack. Customer care ..sir dis 1:30am. Akpors..so why u no dey sleep u be winch? Customer care..no sir am not a wizard. Akpors...den wetin u be? others neva sleep finish? Customer care..sir pls go straight to the reason why u called. Akpors..ok. I get 99 Naira for my fone, abeg transfer me 1 Naira make I take make midnight call. one word for Akpors
Posted on: Sun, 27 Oct 2013 13:41:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015