SHO..cee warri bible o wit bros jjjj|ENG: as it is written in the - TopicsExpress



          

SHO..cee warri bible o wit bros jjjj|ENG: as it is written in the bible. PIDGIN: as dem yan 4 bible. ENG: jesus entered the boat with hisdisciples. PIDGIN: bro J enter canoe with im padi dem. ENG: so as the boat was sailling, there was a great storm. PIDGIN: so as the canoe dey move, na im yawa com gas. ENG: the storm was so great, that it was like a whirlwind. PIDGIN: as the yawa dey gas, na im kasala com burst join ENG: the disciples became afraid and they shouted, master! master!! PIDGIN: na im liva fail im padi dem, dem com dey hala say,bros eh! broseh!! ENG: jesus got up and calmed downthe wind PIDGIN: na im bros J get up com arreng the mata ENG: he turned to his disciples and said,oh ye with little faith. PIDGIN: im com luke im padidem, shake in head,com provok,O BOY UNA FALL MY HAND! ENG: the disciples replied and said, what manner of man is this. PIDGIN: na im padidem com hala,shooo!, bros J which level na,u na witsh?
Posted on: Thu, 13 Jun 2013 22:10:15 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015