SO FUNNY BUT TRUE Jet li, jack chan, james bond, van damme, - TopicsExpress



          

SO FUNNY BUT TRUE Jet li, jack chan, james bond, van damme, commando, spiderman and superman, Nah inside films dem go dey show stunt. Dem hear say boko haram don kidnap over 200 girls now, dem lego for 1 conner they look like say nigerians no dey buy their films, Especially dat mumu jet li wey e fit beat 500 peoples wt bathroom slippers @ 1 spot, ti won ba bi iya yin da ke tun se film were kan jade
Posted on: Mon, 09 Jun 2014 15:24:29 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015