SURE-P ~ Subsidy Reinvestment programme. Distribution of - TopicsExpress



          

SURE-P ~ Subsidy Reinvestment programme. Distribution of items,make una wait for tori,very annoying for d cars na only 2cars go North North nd 8cars for ibusa,tis one na equity?show of shame ,If u no be bad pikin u no go get anytin for innocent gomenti,small small boys get d cars,Ifeanyi,Aspira,Enweiwe,Fubu,bamishe,haba!make una ask una dynamic chairman say wetin him do yestaday na big disgrace to Oshimili North,make him ask other local gomenti wetin dey,see d list of car beneficiaries all na him cult members?what of others wey follow fight 4 d eletion. So if u no be cult boy or native dokitor like uche esenwa dem no go give u something?? Na wao
Posted on: Wed, 26 Jun 2013 08:36:35 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015