See wetin ASUU strike cause! Conversation Between a Rat and - TopicsExpress



          

See wetin ASUU strike cause! Conversation Between a Rat and Student... Rat: (with tiny voice) Hello... Student: Hello, Who am I speaking with? Rat: Na Mr. Farouk be dis abi? Student: Yes, you are speaking with Mr. Farouk, who is this please? Rat: So you no recognise my voice abi? Na me your Room Mate. Student: You say what? Rat: Your Room Mate Rat, I dey ur Room now. Student: I beg your pardon? Rat: Which yeye beg you dey beg. I never chop since U comot 3months ago. I check that place you dey put food i no see anything. I check kitchen nothing,I even check your Fridge no single food there. E be like say you wan kill me abi? No problem, I just say make I let you know say that your Certificate 4 inside your wardrobe wey dem write OLABISI ONABANJO UNIVERSITY, I don eat the OLABISI ONABANJO comot, Remaining UNIVERSITY. Let me see which work you go take UNIVERSITY go find..
Posted on: Wed, 23 Oct 2013 07:17:39 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015