Since ASUU strike started, i hav not seen gals dps in hotels and - TopicsExpress



          

Since ASUU strike started, i hav not seen gals dps in hotels and flashy cars of 2013 model dat dia father cannot buy. No more PH loading, ABJ on point, Lasgidi on my mind, Dubai toh badt, Calabar was fun.....lol. Everybodi dey haus, una neva see anytin. Snap pictures 4 ur haus na or ur papa flat boot benz 1989 model make we see. No moni 4 brazillian hair, dey r now on lowcut. No more shawama na buns dem dey chew now. Una neva see anytin ooo, Christmas don reach, una go barb punk dis time. Students for my BBM contact no dey subscribe again self, messages dey show bad. Babes abeg make una upgrade una hustling version ooo. lol
Posted on: Wed, 20 Nov 2013 19:43:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015