Some Chics ehn!, Men go dey chase una, una go dey form Eva Mendez, - TopicsExpress



          

Some Chics ehn!, Men go dey chase una, una go dey form Eva Mendez, Angelina Jolie or Mercy Johnson for dem abi?.. lol! Oya! If we Guys reason ATTENTION strike untop una matter, I swear say una go Lose &Miss us well well.. Make we check am out, Contrast d matter.. *How many chics today fit Go out on their own,in their own expense, without d Aid of a Guy?, *How many chic fit truly enjoy Touching body mata, without d company of a Guy? *How many Chic today, fit go shopping/ Saloon on their own without calling one or two Emeka, Dumebi, Femi for d Expenses? *How many chic today fit recharge their BIS/SIM on their own without using their Gurly Act on Guys for it? *How many chics today fit share their secret/ feelings with their fellow chics? but dem prefer Guys cuz we are good Keepers,& not Exposers &drama queens.. Well, Respect to d Independent ladies sha! but Hmmmmmm! If we Vex! If we Vex free una ontop dis una shakara wey una dey do for us for just 1month ehn, una go hold us for waist begin beg oo.. lol! Tend to Men by being Nice na! Being Rude dey cause great opportunities to fail oon. And as fpr Giys, abeg respect our ladies, e no easy been who dem be..
Posted on: Tue, 21 Oct 2014 20:06:10 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015