Some Girls beauty ends here on facebook coz thats is de only where they can Edit their face.. Oga!! Abeg just try nd meet them in person... .. na there u go know say Devil get two faces :v :v :v you go scream Jesu olugbala!! Then u begin to ask her Caro shey na you be dis or I dey see double?? Oga!! Na she!! thats just the mighty work of photoshop u do see on fb ..some girls are not loyal, you knw self :p :p :p [Nanxixxxx!!
Posted on: Wed, 10 Sep 2014 11:26:26 +0000
Trending Topics
Recently Viewed Topics
© 2015