Some people go dey look ya writing for blogs, websites, Facebook - TopicsExpress



          

Some people go dey look ya writing for blogs, websites, Facebook and Magazines and them tink say na beans. Dem no know say sometimes you go dey look that arrow for ya compurer screen dey wonder wetin you go type for de sontin wey you wan come and go and talk. Just as I am staring at my divided screen now (Facebook on the left, MS Word on the right), wondering how on earth I am going to deliver two pieces on life and love for two publications in 48 hours. Devu ees a beeg satan, kwa. Maybe after I play Street Fighter for one hour and beat a few people senseless, I may have some ideas. Sigh.
Posted on: Sat, 27 Dec 2014 10:25:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015