Sum pipo go talk say husband no dey or husband scarce But me - TopicsExpress



          

Sum pipo go talk say husband no dey or husband scarce But me neva believe am for 1 day say husband scarce......... D only tin wey I believe b say Husband dey well well, but na ur choice of husband naim scarce But make I advice u....... Since e b say time dey go, & u no see d type of husband wey u like, then try make u consider d type of husband wey cum ur way....... Wit time u will see urself loving dat man Dem dey talk am say It is better to love who u marry than to marry who u love Let me 1st of all explain wat I mean by marrying who u love Most times, its difficult to tell ur heart whom to love, & datz why u see sum girls loving sum guys who are Woman beater, smokers, drunkard & so on........ Its wrong to marry such a man simply bcus u love him, bcus a time go cum wen dat love no go strong again just d way it used to b b4 he married u 2ndly let me explain wat it means by loving whom u marry Wen ure thinkin of gettin married, its even risky to b deeply in love wit dat person, bcus by d time u love dat person so much b4 marriage, it wud b difficult for u to see d negative side of dat person, simply bcus ure so blinded by love But by d time u marry a man not necessarily bcus of love, but rather bcus of his good character, good family background & so on, I bet u, u wud start loving dat man gradually in no distant time So in a summary....... Wen u marry a man bcus of love & not minding his character, then dat marriage is likely to crash wen dat love is no longer there But wen u marry a man bcus of his good personality....... Then dat marriage is most likely to experience 99% success Una Good Evening
Posted on: Wed, 02 Apr 2014 20:32:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015