THE RETURN OF ADEBIMPE THE FACEBOOK GIRL. EPISODE 1 - TopicsExpress



          

THE RETURN OF ADEBIMPE THE FACEBOOK GIRL. EPISODE 1 ………………..8 weeks later. SEGE: onihaxy, I don dey notice you all these days ooooo ME: wetin happen? ***raised eyebrow*** SEGE: since that bimpe Dam don comot, you just dey dull this days. ME: hmmmmmm SEGE: this one no be the matter of “hmmmmmmm”, you sure say that girl never wash pant inside food for you?, infact, I dey suspect say she don lace her pusssy with juju. ME: not really jaree. I just like bimpe and I keep thinking about her. I don’t know why sha. SEGE: **** laughs loudly*** hahahahahahahahaha. My Baddest Maga ever liveth, I know say no be the girl dey worry you, na her pusssy, hahahahaha ****pats me on the laps and kept laughing**** ME: stop that jaree. SEGE: hahahahahahaha. Chaii, na so her toto sweet reach??, onihaxy talk true, e be like say that girl dey give you special deliveries on bed. ME: “segun je ka serious jaree” I just love this girl sha, I don’t know why I can’t take her off my mind. SEGE: guy, tell me say na joke!! ME: segun, no be joke, I don tell you something like this before?. SEGE: ***hissed*** “ode”, instead of you to go for an H.I.V test abi na AIDS dem dey call am, you are here mourning about one Dam. ME: you won’t understand sha. SEGE: hahahahahaha, why won’t I understand?, e be like say you were destined to be her maga for life. ME: no segun, I always have this feelings that the judgement we gave her was too harsh. SEGE: and so?, “iyen o kan aye men”. That is the minimum judgement a Dam deserves, ME: stop it jor. SEGE: she should thank her stars that it wasn’t in the period that I was desperate to have money, I for don take her do rituals. ME: segun haba!!!. SEGE: na so now. I no know why you carry sword-man’s abandon Kitty-Cat for head like this?, you don dey craze oo Mr maga. ME: segun you know what? ****adjusted my sitting position****, I keep wondering how she would get back to port-harcourt without T.fare as she didn’t have money on her. SEGE: that one simple now, no be runs girl she be?, sebi na to sell her toto give two or three guys for bustop and make money. ME: segun!!!!!!!! SEGE: yes now mr maga, or patapata e, she go sell her phone to make money, maybe that’s why her number no dey go again sef?. ME: hmmmmmmmmmm!. Oga oooo. SEGUN : ogbeni forget matter jaree, I dey go my house to prepare for tomorrow’s work. ME: ok jaree padi e, SEGUN: mr maga, you no go see me off? ME: ***frowned*** no dey call me “maga” again jor, I no like am jare. SEGE: you dey craze, na certified maga you be. If not for me, maybe you for don sell all your properties give bimpe. ME: na you sabi. Let me see you off. SEGE: hahahahahahaha. If you like, kill yourself ontop one yeye bimpe ooo, you hear!!!!. Who knows?, maybe she dey ontop another dicck right now rocking cowgirl’s style. Abi no be that girl? ME: wetin do am? SEGE: chaiiii, that girl fit Bleep ontop transformer ooooo. ME: ***laughs*** segun, na you sabi, come dey go your house abeg. I will branch at your place tomorrow when I’m coming back from work. SEGE: no wahala mr maga “hahahahaha”. My regards to adebimpe oooooo. Hahahahaha. ME: you no well. Segun left my house, I sat down on my chair and began to review all that happened between me and adebimpe. to be continue. you can also read the part 1 by following this link. coolval22/Vforum/topic/adebimpe-the-facebook-girl-by-onihaxy/
Posted on: Tue, 13 Jan 2015 09:10:14 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015