THOSE DAYS  When a whole satellite never start to dey miss. - TopicsExpress



          

THOSE DAYS  When a whole satellite never start to dey miss.  When a whole ship never start to dey miss.  When $20B never start to dey miss.  When people no dey queue for fuel.  When we never start to dey fight sake of religion.  We come carry small matter joke, NNPC come take am personal. Na Sanusi cause am o, Person money loss, wetin come be our own as the person say hin money no loss. NNPC make una no vex abeg, WE NIGERIANS ARE SORRY! SANUSI FACE YOUR WORK O...
Posted on: Wed, 05 Mar 2014 12:13:47 +0000

Trending Topics



>
>
FREE Torpedo sandwich for ALL donors courtesy of our friends at
Trying to get my sleepy on so I can leave for TN at least by 9 in

Recently Viewed Topics




© 2015