TOTAL LAUGHSI was driving down the street at Alausa Rd, having - TopicsExpress



          

TOTAL LAUGHSI was driving down the street at Alausa Rd, having just finished answering a call when a police man suddenly opened the passenger door, entered and jammed it. As usual he wanted something from me fo calin yle drivin...Then suddenly he saw the big Rothweiller dog-Jackie at the back-seat with tongue stuck out, spittle dripin n fangs barring, staring fiercely at him.POLICEMAN: [Shaking] Ah! You carry dog?ME: [I bone face] Yes i carry dog, dat one na offense?POLICEMAN: [Feeling uncomfortable] Na where una dey come from?ME: From hospitalPOLICEMAN: Ehen! you sick?ME: No, na person wey d dog bite we go c, d person almost die sefPOLICEMAN: [Terribly shaken by now] Ehen! but why d dog dey shake head like dat?ME: Na so im dey do if e wan bite personPOLICEMAN: and d dog know you?ME: Yes nah, no be my dog?POLICEMAN: [Sweating] This your door, how you dey open am?ME: how you take enter?POLICEMAN: Abeg! Na since i dey try open am but e no open[The dog was now getting impatient and gave a small growl, its tongue almost touching the policemans left earPOLICEMAN: [Now sliding forward] Oga i take God beg you, open the door for me make i comot, i no go collect anything from youME: how much u go pay me?POLICE: Ah! I neva hustle anythin since monin, na only 1k dey wit me.ME: U neva redy,(attemptin to releas d dog.POLICE: ok ok ok ok ok, e reach 2k, d oda 1k na my wyf own bt I go giv u join(now clos to tears as d dog was becomin rily impatient n getin redy to atack) Oga I be......g sory fo me take d 2k make u open d door plsssssssME: oya bring am(colects d 2k n alows him out of d car)POLICEMAN: God punish you idiot, e no go ever better for you and your yeye dog, wicked man.
Posted on: Tue, 01 Apr 2014 19:18:40 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015